Download MP3: Ice Prince – Hustle ft. Seyi Vibez, Ceeza Milli (Lyrics)

0
169
Download MP3: Ice Prince – Hustle ft. Seyi Vibez, Ceeza Milli (Lyrics)

Ice Prince – Hustle ft. Seyi Vibez, Ceeza Milli Mp3 Download (Lyrics)

Nigerian Music star artist, “Ice Prince” come through with a brand new song titled ‘Hustle‘, featuring singer “Seyi Vibez, Ceeza Milli”.

Enjoy more music from koboinfo new naija songs, videos, Albums and Dj Mixtape. Also, visit our social media @ Instagram @Koboinfo and Pinterest

Download Ice Prince – Hustle ft. Seyi Vibez, Ceeza Milli (Mp3, Lyrics, Video)

DOWNLOAD MP3

Hit the Button for FAST DOWNLOAD
   

Ice Prince – Hustle ft. Seyi Vibez, Ceeza Milli Lyrics

Hustle no dey kill nobody ooo
To show love no dey hurt nobody ooo
Enjoyment no fit kill nobody ooo
As we dey dey we dey faaji ooo
No time to dey sad eeoo
Hustle no dey kill nobody ooo
To show love no dey hurt nobody ooo
Enjoyment no fit kill nobody ooo
As we dey dey we dey faaji ooo
No time to dey sad eeoo

247 I am drinking
Call up some friends I am thinking
You know that we cool like ice
All eyes on me no blinking
Sweet like Nigerian jollof
Anytime I see u I dey comport
Na you wey dey gv me all the comfort
Oh my love, my jollof
Hustle no dey kill nobody ooo
To show love no dey hurt nobody ooo
Enjoyment no fit kill nobody ooo
As we dey dey we dey faaji ooo
No time to dey sad eeoo
I’m from the slum by the way
Every time me wake, ko ju mi marire

Come baby wajo, wajo for me aaa
Cos some av food and can’t eat
Me I get food and I can eat
No surrender no retreat
Put my song on repeat
Hustle no dey kill nobody ooo
To show love no dey hurt nobody ooo
Enjoyment no fit kill nobody ooo
As we dey dey we dey faaji ooo
No time to dey sad eeoo

Ceeza milliana
This life that I live mehn
I’m Gucci I’m Gucci I know that u know that
I’m at the top of my game and they heard
And I know that’s the reason they so mad
So many men them ma hate
I no know why them wan run my race
Bad man I get

I remember when them no look my face
Now them dey see me for tv
Tell me say u think say e easy
All of the girls wan see me
All the young young boys wan see me
So much love when they see me
Now they got my song on repeat
If u dey hate omo na six feet ooo
Cos e be like say them no fit resist oo

Hustle no dey kill nobody ooo
To show love no dey hurt nobody ooo
Enjoyment no fit kill nobody ooo
As we dey dey we dey faaji ooo
No time to dey sad eeoo

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here