
Kaptain – Non Stop Ft. Teni Mp3 Download (Lyrics)
Nigerian Music star artist, “Kaptain” come through with a brand new song titled ‘Non Stop‘, featuring singer “Teni”.
Enjoy more music from koboinfo new naija songs, videos, Albums and Dj Mixtape. Also, visit our social media @ Instagram @Koboinfo and Pinterest
Download Kaptain – Non Stop Ft. Teni (Mp3, Lyrics, Video)
Kaptain – Non Stop Ft. Teni Lyrics
Don’t worry …..
This morning I just wake up the feel
Good blessings just the triple no be say we better pass triple,ahn naim Love and mercy makes me the feel good
So I go dance make then give me space I don’t remove weave I wan shake my waist clear the floor I done wear my shoes I wan show them say this my God is good ahnnnnm
I sleep I wake I walk I chop I go I come na who the run am na God see..then try them
Fail I buy I pay blessings dey for my gate and e de show for my face
Chorus
Non stop this blessing na non stop
Anything wey I tounch omo na non stop
Thank God man no be God oo
Since I was born you show me love oo
Many many men then talk oo but this no be now we strong ooo
Na so then put me for flame